New music alert from Nonso Amadi – Ease Up lyrics, audio mp3
Nonso amadi comes through with another banging hot tune tagged “Ease up lyrics & audio mp3”.
Listening to music can help reduce stress and anxiety level. Studies have shown that listening to calming music such as Afrobeat, hiphop, can lower cortisol levels in the body, which is the hormone associated with stress.
Have you been looking for the best platform to download latest Naija music & Lyrics you are in the right place? We have other category like Latest Instrumental, Mixtape, Biography, Videos/Movie and many more.
© Copyright disclaimer
Explorermind doesn’t own the song or its contents in it and doesn’t hope to do so, if you are the copyright owner please contact Explorermind. There’s no need for a copyright strike
Worth adding to your music playlist.
Listen & Share
Nonso Amadi – Ease Up Lyrics
Ease Up, Ease Up
Yeah-Yeah
I came a long way from Ikeja
Na why I hot pass Lagos weather o
I no fit waste my time dey argue with you
I got to move it’s now or never, never
So many distraction, commotion
Make a bad man run away
Politicians dem no send
We dey find traffic for Mowe
They wan pull me over
How dey smell my money?
Na wetin I dey try calculate
Say na this fine girl wey day cool me down now
Yeah, yeah, yeah
I don’t really blame myself
I’ve been on this road for long timе
The leaders no day carе for us
Their politics is more important
I no fit to kill myself
Mama I go take amnesia
We just wanna ease up
Forget the stress like you’ve got amnesia
Pretty girls with me and they wanna tease us
Give thanks to Jah for all of ma G’s yeah
Girl you gotta ease up
Damn so many things I fit complain
Naijia men are mad, you know the saying
But how man go sane when nothing changes (nothing changes)
I’m just saying
Buy a new whip they scratch your paint
Get some new ice they snatch your chain
Times so hard it’s head to blame ’em
But me say ease up
Find me herbs and tea yeah
Make I look for Visa
There’s no guarantee for this world
But me can’t give up o
Fighting is my default mode
Omo na wetin I dey find con dey find me ni
Fine girl wey cool my high BP o
I don’t really blame myself
I’ve been on this road for long time
The leaders no day care for us
Their politics is more important
I no fit to kill myself
Mama I go take amnesia
We just wanna ease up
Forget the stress like you’ve got amnesia
Pretty girls with me and they wanna tease us
Give thanks to Jah for all of ma G’s yeah
Girl you gotta ease up