Fido-joy is coming(Lyrics) mp3 download:
Fido (Nigerian Artist): Fido, whose real name na Awosika Olayemi Josiah, na Nigerian singer and songwriter from Matogun, Ogun State. E start him musical journey for him local church choir and don release songs like “Awolowo.” E dey operate as independent artist and get fanbase wey dem dey call “Osha FC.”
Listen to audio 🔉
Fido-joy is coming(Lyrics)
E-yea,
Mr. Fido-do-do-do,
yeah-yeah
Oshaa
(ChokeBoi, ChokeBoi)
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot body, body no dey breath\
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be galala, galala, yeah
If e no be galala, I go give them fuji
Wọn ma jo o
Ijo o, ye-ye, ijo o, ye-ye, mm-ah
Mo ni, “Wọn ma jo-jo,” mm
Ijo o, ye-ye, hm, and ma jo o, ye-ye
Ah, and if e no be galala, I go give them fuji
Mo dupẹ f’Oluwa, f’Oluwa, yea
Joy is coming, joy is coming, ah
Mo ‘Dupẹ f’Oluwa, f’Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, “Early in the morning,” e-yea
Mo dupẹ f’Oluwa, f’Oluwa, yea-ay
Joy is coming (yea-yea), joy is coming (yea-yea, mm)
Mo dupẹ f’Oluwa, f’Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, “Early in the morning,” e-yea
Up NEPA, up NEPA (woza)
Oluwa ti mu’na de (Oshaa)
Awọn t’emi ṣa’na wọ’le, uhn-uhn-yeah
Do me gently, do me tender
Awọn kele gb’ori wọ’le, ay-ay-ay
Awọn girlie gb’ori wọ’le, ay-ay-ay, e-yea
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot body, body no dey breath
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be galala, galala, yeah
If e no be galala, I go give them fuji
Wọn ma jo oIjo o ye-ye, ijo o ye-ye, mm-ah
Mo ni, “Wọn ma jo-jo,” mm
Ijo o-ye-ye, hm, and ma jo o, ye-ye
Ah, and if e no be galala, I go give them fuji
Mo dupẹ f’Oluwa, f’Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, “Early in the morning,” e-yea
Do me gently, do me tender
Gb’ori wọ’le, ay-ay-ay
Ṣa’na wọ’le ay-ay-ay, yea
Up NEPA, up NEPA
Oluwa ti mu’na de, ay-ay-ay
Ṣa’na wọ’le, ay-ay-ay
Skrrr…
Share your thoughts in the comments.
Leave a Reply
You must be logged in to post a comment.